Zinoleesky – Many Things

zinoleesky - many things

ZINOLEESKY – MANY THINGS – MARLIAN MUSIC

Tracklist:

  1. Zinoleesky – Many Things

APPLE MUSIC STREAMING

SPOTIFY STREAMING

TEMPORARY PROMO

LYRICS:

Mama saidYou don’t need no interceptionYou are perfectBecause of ur imperfectionAnywhere any directionWey u go sayNever beg for no affectionMelo melo ni mo fe soIn the tension dem won put me under pressureWon fe gbo nkan ti mo fe soBut now I got people waiting for my next songSomething just dey tell me ride onNo be say na me do passBaba just decide to gimme through passE look my life and gimme two chanceAnd as omo ogbon mo ride wonBut still I no too gasI no dey go to church but I no do jazzNow u see I’m living good lifeCos many many thingsMany many thingsI know say I small but my eyes don seeMany many thingsMany many thingsBe like I cross seven mountains and seven seasI still dey insist oga I no dey resistMe I don hustle now d cash no contain my JeansBut no be so e be yesterdayNo be so e be yesterdayLife go teach u pass professorOn d road so no ask me where I learned fromAlways moving with precautionMehn I swear say u no fit catch me for junctionEver since I dropped my first song Me I know sayThe next one go be d best oneKemi gan to domo tan so mehnEye too see melo ni mo fe soSomething just dey tell me ride onNo be say na me do passBaba just decide to gimme through passE look my life and gimme two chanceAnd as omo ogbon mo ride wonBut still I no too gasI no dey go to Church but I no do jazzNow u see I’m living good lifeCos many many thingsMany many thingsI know say I small but my eyes don seeMany many thingsMany many thingsBe like I cross seven mountains and seven seasI still dey insist oga I no dey resistMe I don hustle now d cash no contain my JeansBut no be so e be yesterdayNo be so e be yesterdayYou don’t need no interceptionYou are perfectBecause of ur imperfectionAnywhere any directionWey u go sayNever beg for no affectionMelo melo ni mo fe soIn the tension dem won put me under pressureWon fe gbo nkan ti mo fe soBut now I got people waiting for my next song

Please take note: most (if not all) promo downloads are temporarily available on our website. Most expire within 72hours and up to 30 days. ‘Promos’ add the benefit of increasing exposure of releases and otherwise unknown or new production labels, artists, producers, DJs, and/or those that have a low reach on a global scale. Help support the reggae dancehall afrobeats music movement and copyright holders by streaming or buying the respective music on available platforms such as Spotify, Apple Music, etc.

Download Riddim Promo

Subscribe to download any riddim promo at DJ VIP Riddim World

RELATED RELEASES

Latest Riddims

Latest Singles / Mix / album

Recent Updates

Trending Now