T.I Blaze – Wire

t.i blaze - wire

T.I BLAZE – WIRE – DVPPER MUSIC

Tracklist:

  1. T.I Blaze – Wire

APPLE MUSIC STREAMING

SPOTIFY STREAMING

T.I BLAZE - Wire (Visualizer)

TEMPORARY PROMO

LYRICS:

Murdererr…

Na once you go try am, na once I go disconnectNo matter wetin sup, better days aheadBonjour bonjour oya j’mapelleWetin dey sup wey everywhere red o

I hope the situation is not immortalCan I rest on you?Can you be my comforter?Anytime you see a soldier smile oGreen on green credit alert o

Gbaun gbaun gbaun gbaun gbaunWon wa mi won wa miI don go far far farOn a different patternFrom a very different worldI no dey support am oBut kin gba wire le kanKin gba wire le kan

I go dey, I go dey dey dey, I go deyI go dey from Morning till nightDey reason to make muller, muller mullerWalahi

Walahi, Walahi, Walahi….

Please take note: most (if not all) promo downloads are temporarily available on our website. Most expire within 72hours and up to 30 days. ‘Promos’ add the benefit of increasing exposure of releases and otherwise unknown or new production labels, artists, producers, DJs, and/or those that have a low reach on a global scale. Help support the reggae dancehall afrobeats music movement and copyright holders by streaming or buying the respective music on available platforms such as Spotify, Apple Music, etc.

Download Riddim Promo

Subscribe to download any riddim promo at DJ VIP Riddim World

RELATED RELEASES

Latest Riddims

Latest Singles / Mix / album

Recent Updates

Trending Now