Spinall & Wizkid – Loju

spinall - loju

SPINALL & WIZKID – LOJU – THECAP MUSIC

Tracklist:

  1. Spinall & Wizkid – Loju

APPLE MUSIC STREAMING

SPOTIFY STREAMING

TEMPORARY PROMO

LYRICS:

All day she don dey call nowAs the party don dey buzz we no go tire oAnd you know the feeling don dey high nowLike ’til the party stop I no go goT’a de l’owo l’apoNa we the girls wan follow goMany girls change their area code’Til you follow me, I no goFollow bounce if you get staminaKilling any beat make dem no go try meE no get any thing wey I no go fit buy meYou don give little taste make we dey goMake you no dey shy nauTell anything, girl I fit to make you mine ohNa me dey make all of the girls come inside nowYou dey wait for your loving from big bad manOh baby me and you lo ju (loju, loju)Ka sha ma jade ka ma ju ruShey bi ewo lo se juSee as you badder, you dey goodShey bi ife re lo juBaby go dance and shuperuOh baby me and you lo ju (loju, loju, loju)Ka sha ma jade ka ma ju ruShey bi ewo lo se juSee as you badder, you dey goodShey bi ife re lo juBaby go dance and shuperuSho mo, (yeh yeh)I fit wait all night (yeh yeh)I gat the thing all nightWey go make you feel alright(DJ Spinall)Ko waKa ma lo Ile nauPhilomina don dey dance I tayNothing, I want youOnly you, na just only you I wan dey run back toAnd when I’m on my feelings, I go call youBaby na only youTake out time we go work all nightAnd I go dey when you ready you fit bank on itLet the neighbours know my nameBaby girl I go dey your side oDiamond dancing on meBaby rest upon me, I fit pay the priceBaby you make me come back on dailyOmo I dey attachEvery night we come alive, dey outsideMake bad man dey show you lifeOh baby me and you lo ju (loju, loju)Ka sha ma jade ka ma ju ruShey bi ewo lo se juSee as you badder, you dey goodShey bi ife re lo juBaby go dance and shuperuOh baby me and you lo ju (loju, loju, loju)Ka sha ma jade ka ma ju ruShey bi ewo lo se juSee as you badder, you dey goodShey bi ife re lo juBaby go dance and shuperu

Please take note: most (if not all) promo downloads are temporarily available on our website. Most expire within 72hours and up to 30 days. ‘Promos’ add the benefit of increasing exposure of releases and otherwise unknown or new production labels, artists, producers, DJs, and/or those that have a low reach on a global scale. Help support the reggae dancehall afrobeats music movement and copyright holders by streaming or buying the respective music on available platforms such as Spotify, Apple Music, etc.

Download Riddim Promo

Subscribe to download any riddim promo at DJ VIP Riddim World

RELATED RELEASES

Latest Riddims

Latest Singles / Mix / album

Recent Updates

Trending Now