Crayon – Modupe

crayon - modupe

CRAYON – MODUPE – MAVIN GLOBAL HOLDINGS

Tracklist:

  1. Crayon – Modupe

APPLE MUSIC STREAMING

SPOTIFY STREAMING

Crayon - Modupe (Performance Video)

TEMPORARY PROMO

LYRICS:

VibesAhhhhn ahnnnCraywayIn my element yeaNo time for kpekelemes yeaI know weytin I dey findSo me I no regret yeaThe pipulu wey I shenk yeaAll the barnies wey I recklessWe had such a good timeBut the chapter ends hereWhen I wan chop dem tell me stop se be (se be)Enemies won le beI don tay for thé street o ti peYe yeeeYou see, my matches don dey set (dey set)My kerosene don dey smellWhen I light my fire oti zehI gatOnly one life oMake I just dey jogodo jogodo till I go kpai ohI gatOnly one life oMake I just dey la vida loca till I go kpai ohYe yeeeeMo dupe fun olorun eWe no look like where we come from ehI give thanks to the most high ehYe yeeeMo dupe fun olorun eWe no look like where we come from ehI give thanks to the most high ehJeje jejelyOya su seyinJor ma lo be ma lo te (ah)Shey you no dey see settingsAgidigba person (wa so ma je so ma je)Jeje jejelyOya su seyinJor ma lo be ma lo te (ah)Shey you no dey see settingsAgidigba person (omo ope omo ope omo ope)When I wan chop dem tell me stop se be (se be)Enemies won le beI don tay for thé street o ti peYe yeeeYou see, my matches don dey set (dey set)My kerosene don dey smellWhen I light my fire oti zehI gatOnly one life oMake I just dey jogodo jogodo till I go kpai ohI gatOnly one life oMake I just dey la vida loca till I go kpai ohYe yeeeeMo dupe fun olorun eWe no look like where we come from ehI give thanks to the most high ehYe yeeeMo dupe fun olorun eWe no look like where we come from ehI give thanks to the most high ehMo dupe fun olorun lo run lo run lo run lo run lorunNothing wey my God no go fit do fit do fit do fit do fit doThem no fit hold my throttle throttle throttleCos I go dey move on o go dey match down o hmmm

Please take note: most (if not all) promo downloads are temporarily available on our website. Most expire within 72hours and up to 30 days. ‘Promos’ add the benefit of increasing exposure of releases and otherwise unknown or new production labels, artists, producers, DJs, and/or those that have a low reach on a global scale. Help support the reggae dancehall afrobeats music movement and copyright holders by streaming or buying the respective music on available platforms such as Spotify, Apple Music, etc.

Download Riddim Promo

Subscribe to download any riddim promo at DJ VIP Riddim World

RELATED RELEASES

Latest Riddims

Latest Singles / Mix / album

Recent Updates

Trending Now