Olamide & Rema – Mukulu

olamide - rema - mukulu

OLAMIDE & REMA – MUKULU – YBNL NATION/EMPIRE

Tracklist:

  1. Olamide & Rema – Mukulu

APPLE MUSIC STREAMING

SPOTIFY STREAMING

TEMPORARY PROMO

LYRICS:

[Rema:]Your baby no reach my babyDey play, ?m?, dey play hmmBody calling na wahala ohCalling Mayday ohSalide, mademoiselleAh, Imade oh, ohShe don muzz me oh, hmmYou sabi wetin you dey doYou dey make me dey mukulu, mukulu, mukuluMukulu, mukulu, mukuluSay you sweet pass kununu, knununu, kununuKununu, knununu, kununuDay by day you dey burst my bolo-bolo ohYou got me like woah woah woah ahYou feel am abi hmm-hmm-hmmYou sabi ladder abi oya climb am, hmmThe thing e dey make your leg it wiriri ohE dey wiriri oh[Olamide:]Been a long time wey you see a real GWey go hold you down, wey knock you off your feetOmotena I love you can’t you seeE be me wey dey yarn, it’s not the HennessyThe way you sangalow the other dayHow’s a man gonna try and look the other wayGive my life up if you want to run awayI go follow you no need to shalaye ohKilofe? Girl I want to be thereThe way I go dey lay the pipe you go dey fearYou go confirm am say the bad man truly careIf you gbemidebe mo ma le lulu b?Ego jim jim weh go make your misery endYou know I get the gin and I no kuku sendAnd as long as you are making that booty bendWhen I knock on your door na that one be the gehngehn[Rema:]You sabi wetin you dey doYou dey make me dey mukulu, mukulu, mukuluMukulu, mukulu, mukuluSay you sweet pass kununu, knununu, kununuKununu, knununu, kununuDay by day you dey burst my bolo-bolo ohYou got me like woah woah woah ahYou feel am abi hmm-hmm-hmmYou sabi ladder abi oya climb am, hmmThe thing e dey make your leg it wiriri ohE dey wiriri oh[Olamide:]You go call me ole ajibole the way I skiboroAnd you no go need any love doctorEmi ma gb? ?m? l?Oya Abella danger with the tatasheThis you body too spicy like ayamasheKnow you want something new and not the clicheOya kashe come and defend your cacheNo do garajeKilofe? Girl I want to be thereThe way I go dey lay the pipe you go dey fearYou go confirm am say the bad man truly careIf you gbemidebe mo ma le lulu b?Ego jim jim weh go make your misery endYou know I get the gin and I no kuku sendAnd as long as you are making that booty bendWhen I knock on your door na dat one be the gehngehn[Rema:]You sabi wetin you dey doYou dey make me dey mukulu, mukulu, mukuluMukulu, mukulu, mukuluSay you sweet pass kununu, knununu, kununuKununu, knununu, kununuDay by day you dey burst my bolo-bolo ohYou got me like woah woah woah ahYou feel am abi hmm-hmm-hmmYou sabi ladder abi oya climb am, hmmThe thing e dey make your leg it wiriri ohE dey wiriri oh

Please take note: most (if not all) promo downloads are temporarily available on our website. Most expire within 72hours and up to 30 days. ‘Promos’ add the benefit of increasing exposure of releases and otherwise unknown or new production labels, artists, producers, DJs, and/or those that have a low reach on a global scale. Help support the reggae dancehall afrobeats music movement and copyright holders by streaming or buying the respective music on available platforms such as Spotify, Apple Music, etc.

Download Riddim Promo

Subscribe to download any riddim promo at DJ VIP Riddim World

RELATED RELEASES

Latest Riddims

Latest Singles / Mix / album

Recent Updates

Trending Now