Falz Feat. Chike – Knee Down

falz feat. chike - knee down

FALZ FEAT. CHIKE – KNEE DOWN – B.A.H.D

Tracklist:

  1. Falz Feat. Chike – Knee Down

APPLE MUSIC STREAMING

SPOTIFY STREAMING

Falz - Knee Down (Official Music Video) ft. Chike

LYRICS:

Yeh yeh you dey controlFor my mind you dey controlYeh yeh you dey controlFor my mind you dey controlYeh yeh you dey controlFor my mind you dey controlYeh yeh you dey controlFor my mind you dey controlI got you on my mindIf dem gimme one billiI no fit leave your sideMany kele get me for mindGive me sign make I make I come insideShey o n gbomi o? gbomi oShey you dey hear me so? hear me soDay and nightNa you dey my mindShey you want make I knee down knee down knee down ohKnee down knee down knee down for you yeahShey you want make I, shey you want make IShey you want make I knee down knee down knee down ohKnee down knee down knee down for you yeahWhy don’t you listen when I talk?I don’t like the way you drive offYou don’t have to curse, I ll back offI’m not recognizing my girlfriendI was still thinking that shit was all rosyNow it’s so cold in these streets and so lonelyOut here fucking with chicks that don’t know meBabes wey no dey close to your level, no storyNow im having cold nights andLow vibingIt’s too lifeless for my own likingI don write things wey I want try speakI don type since, I’ll still wipe itIm trynna tell you that I got fucked upPlease dont throw that bag, it cost way too muchSee, you sef know say I no fit to copeI no go fit deny it’s been way too toughShey you want make I knee down knee down knee down ohKnee down knee down knee down for you yeahShey you want make I, shey you want make IShey you want make I knee down knee down knee down ohKnee down knee down knee down for you yeahYeh yeh you dey controlFor my mind you dey controlYeh yeh you dey controlFor my mind you dey controlYeh yeh you dey controlFor my mind you dey controlYeh yeh you dey controlFor my mind you dey control

Please take note: most (if not all) promo downloads are temporarily available on our website. Most expire within 72hours and up to 30 days. ‘Promos’ add the benefit of increasing exposure of releases and otherwise unknown or new production labels, artists, producers, DJs, and/or those that have a low reach on a global scale. Help support the reggae dancehall afrobeats music movement and copyright holders by streaming or buying the respective music on available platforms such as Spotify, Apple Music, etc.

Download Riddim Promo

Subscribe to download any riddim promo at DJ VIP Riddim World

RELATED RELEASES

Latest Riddims

Latest Singles / Mix / album

Recent Updates

Trending Now