OLAMIDE & ASAKE – NEW RELIGION – YBNL NATION/EMPIRE
Tracklist:
- Olamide & Asake – New Religion
LYRICS:
[Asake:]Olomi wombe oKo de ye koma lobeLifestyle Agba ballerR.I.P to PeleDribble like MaradonaBaby malosontaNobody to taLagos to MinnesotaNo capNobody wey dey hotterI no fitNo fit do mediocreO ri BalenciagaI got moves like jaggerI know jago I know jagaNo dey follow me dey takaNew religion eckankarPremium be the swaggerNo send no bagaNfana ibagaIt be like say dem dey gather ohFor my matter ohI get the magicAbracadabra oh[Olamide:]Wo black face lo ko hard life, I just dey chop lifeNo stressing living soft lifeI don’t know how I survive this tour lifeGirls weh want get my baby reach 4/5Every word weh de come out of my mouthI de monetize am baba I no get energyAnd I can’t really shout and I can’t really mtcheww woMio shakomo remedyCash money cash MoolahCash in cash out baby why should ICatch feelings more than a flight baby cancel amE de pain me like blackface and tribunalWo! I too soft like puff puffAnd my bank alert bad, you go mad you go offGuy you better wear gloveBefore you touch amIt dey hot it dey smoke it dey burn[Asake:]Olomi wombe oKo de ye koma lobeLifestyle Agba ballerR.I.P to PeleDribble like MaradonaBaby malosontaNobody to taLagos to MinnesotaNo capNobody weh de hotterI no fitNo fit do mediocreO ri BalenciagaI got moves like jaggerI know jago I know jagaNo dey follow me de takaNew religion eckankarPremium be the swaggerNo send no bagaNfana ibagaIt be like say dem dey gather ohFor my matter ohI get the magicAbracadabra oh[Olamide:]Melody pelu harmony pelu peace nikan nimo feI no get strength to be fairNo intruding my private affairBe you family or my friendOya pause shoti gbo scoresNigga of course why you come dey pompousFlow so delirious stupendousAnd the opps they enviousThey can’t be usI accept say I change me I no be same guyI de push P everyday I be game guyOnly dead fish goes with the flow dead guyNo de whine me I no de joke omo take timeTravel all around the globe, obo do oyinboWe dey take pictures, we dey strike we dey poseMy G my shit really fly, too dopeAnd the girls sniffing on my body like dem dey do coke