MOHBAD – PEACE – MARLIAN MUSIC
Tracklist:
- MohBad – Peace
LYRICS:
Wetin be this one like thisBeen through many thingsMany many gistsThough I still find my peaceImoleOh I, I do like say me I no dey seeDo like say I no dey hearWhich kind person be this?Oh I, wetin be this one like this?Been through many thingsLa ti aiye genesisI will be dealing with freenemiesSurviver, surviverMi o ni gba, mi o ni gbaMoney chaser, faster than a bulletFlying like a rocketBadman wey never restKing of south and the westFaster than a carWon fe ba mi saFaster than a Benz ohEwo le ewe so ohBad vibes on lyricalUh uh uhGive me my sound, I am so vibelical, olorunAiye lo okada won de tun ni carDem wan tear your knickerDem wan to turn your teacherBefore you hala oh my nigga, oh my niggaYou go dey when I no get gingerOh my nigga, oh my niggaShey you go dey when I no get raba?Cause my mama, cause my mama been praying for meSay make I jereOh my bebe, oh my bebeShey you go dey before my surulere(Iyawo mi sho da…)Wetin be dis one like thisBeen through many thingsMany many gistsThough I still find my peaceOh I, I do like say me I no dey seeDo like say I no dey hearWhich kind person be this?Oh I, wetin be this one like this?Been through many thingsLa ti aiye genesisI will be dealing with freenemiesSurviver, surviverMi o ni gba, mi o ni gbaMoney chaser, faster than a bulletFlying like a rocketBadman wey never restKing of south and the westFaster than a carWon fe ba mi saFaster than a Benz ohEwo le ewe so ohBad vibes on lyricalUh uh uhGive me my sound, I am so vibelical, olorunAiye lo okada won de tun ni carDem wan tear your knickerDem wan to turn your teacherBefore you hammer oh my nigga, oh my niggaYou go dey when I no get gingerOh my nigga, oh my niggaShey you go dey when I no get raba?Cause my mama, cause my mama been praying for meSay make I jereOh my bebe, oh my bebeShey you go dey before my surulere(Iyawo mi sho da…)