MR EAZI – ADVICE – EMPAWA AFRICA
Tracklist:
- Mr Eazi – Advice
LYRICS:
Number oneI don’t need adviceTalk wey dem talk, I no pay attentionDem no be my sizeCame from the back door, straight to the front doorI no dey disguise, oh ChaleNo dey disguise, oh ChaleFirst they love you then they stab youOmo na the story of my lifeCame from the back door, straight to the front doorI no dey disguiseTalk wey dem talk, I no pay attentionDem no be my size, oh chaleNo be my size, oh chaleFirst they love you then they stab youOmo na the story of my lifeI don’t wanna go outside, wan wa miNigboro Sango, wan wa miAwon Temi gan, wan la miOmo ma lo filokulo, don’t try me, yeKilode to fe Gba me oShay na because of my khaki oThey want to put sand sand for my garri oAraadugbo egbami oI don’t need adviceTalk wey dem talk, I no pay attentionDem no be my sizeCame from the back door, straight to the front doorI no dey disguise, oh ChaleNo dey disguise, oh ChaleFirst they love you then they stab youOmo na the story of my lifeOmo na who send their carnivalDem no no sey me sef I be hannibalI dey chop flesh, Omo I be cannibalAnd my nigga Belly, Omo he be talibanOmo for the matter I be like KabilaI be human being me sef I be human beingI getti money wey go buy their dreamsI get money, only one man no for get this powerTwenty two man wey dey hate the brotherIf I hear pim I go cause kasalaIf I drop gbedu e be straight galalaI dey like Martyr Ken Saro-WiwaFor their badmind me I for dey shalangaIf my man fuck up I go treat the matterIf your man fuck up I go street the matterI don’t need adviceTalk wey dem talk, I no pay attentionDem no be my sizeCame from the back door, straight to the front doorI no dey disguise, oh ChaleNo dey disguise, oh ChaleFirst they love you then they stab youOmo na the story of my lifeCame from the back door, straight to the front doorI no dey disguiseTalk wey dem talk, I no pay attentionDem no be my size, oh chaleNo be my size, oh chaleFirst they love you then they stab youOmo na the story of my life