MAGIXX – MARIA – MAVIN GLOBAL HOLDINGS
Tracklist:
- Magixx – Maria
LYRICS:
My girl, sey me I never see your kindE be for your lov girl I be waitingAnd I no lie, you sweet like Tuwo shinkafa ooMami mi adore your captivatingYou carry face and characterYou too fine your body come maramaIf you want we go fly to MarabaOmo sho ma wa sun gbalaja ooI getty Girls for CanadaBut e be you wey I wan Dey parapaIf them like make them fall for Shalanga oOmo sho ma wa sun gbalaja ooAh Maria girl you are all I think of yeahAll I think of yeah ooAh Maria girl you too fine like kilodeFine like kilode yeah yeah ooGirly e be you me wan call my shawtyI wan Dey with you when it’s cold and sunnyYou Coolly my pressure downLow waistNa you go empty my pocketFor like to plug my socketBaby girl you high me pass MoetYou carry face and characterYou too fine your body come maramaIf you want we go fly to MarabaOmo sho ma wa sun gbalaja ooI getty Girls for CanadaBut e be you wey I wan Dey parapaIf them like make them fall for Shalanga oOmo sho ma wa sun gbalaja ooAh Maria girl you are all I think of yeahAll I think of yeah ooAh Maria girl you too fine like kilodeFine like kilode yeah yeah oo