Kukbeatz & Ruger – All Of Us

Kukbeatz & Ruger - All Of Us

KUKBEATZ & RUGER – ALL OF US – THE ARCHANGEL

Tracklist:

  1. Kukbeatz & Ruger – All Of Us

APPLE MUSIC STREAMING

SPOTIFY STREAMING

Kukbeatz & Ruger - All of Us (Official Lyric Video)

LYRICS:

Kuk dah tin

Instagram Instagram
Pressure getting wesser na we start am
Range Rover your babe buy na we dash am
She Dey claim CEO make we no cast am
Who pop am it’s improper
Ace wey we never pay for na who pop am
We don perch for yhemolee section for club
Snap the bill like say na we sort am

See money pass money
I get money wey pass jazz money
And if you don’t gerrit o jasi noni
Forget abarrit o jasi noni
See I’m not really here to make fun of nobody
But the Fundz Dey die
We no get Wetin we talk say we get
But to press their neck on IG

Celebrity lifestyle sef
All of us just Dey lie
All of us just Dey lie
All of us just Dey lie

This celebrity lifestyle sef
All of us just Dey lie
All of us just Dey lie
All of us just Dey lie

See a whole big boy
A whole baddie celebrity but
Anytime we wan pose we go borrow
Anytime we wan pose we go borrow
See I hold bitcoin
If I shine 32 na hold you go see
Anytime we wan pose we go borrow
Anytime we wan pose we go borrow

OG before IG don go sign up for IG eventually
I tell you say your mind no go touch ground if you buy Ferrari
No petrol to start engine
But who you Dey lie for who you Dey finger
You Dey vex you Dey call boys you Dey ginger
When me and you know say you no get the liver
Abi you think say aya mi n ja

See money pass money
I get money wey pass jazz money
And if you don’t gerrit o jasi noni
Forget abarrit o jasi noni
See I’m not really here to make fun of nobody
But the Fundz Dey die
We no get Wetin we talk say we get
But to press their neck on IG

Celebrity lifestyle sef
All of us just Dey lie
All of us just Dey lie
All of us just Dey lie

This celebrity lifestyle sef
All of us just Dey lie
All of us just Dey lie
All of us just Dey lie

See a whole big boy
A whole baddie celebrity but
Anytime we wan pose we go borrow
Anytime we wan pose we go borrow
See I hold bitcoin
If I shine 32 na hold you go see
Anytime we wan pose we go borrow
Anytime we wan pose we go borrow

Releases Similar to Kukbeatz & Ruger – All Of Us

Subscribe to Download or stream any riddim promos
Download Riddim Promo

Trending Today

Latest Releases/Updates

Shake It To The Max Riddim – Energy Gold Productions 2025

Shake It To The Max Riddim produced by Energy Gold Productions 2025 Tracklist: Elephant Man - Dancing To The Max Macka Diamond - Money (Shake...

Cocoa Butter Riddim – Stay Humble Music

Cocoa Butter Riddim produced by Stay Humble Music 2025 Tracklist: Andrel - Chocolate Whine Bonnyfyed - Come Closer Mykal Mahon - Dirty Dishes Sadee -...

Breaking Away Riddim – Adibeats

Breaking Away Riddim produced by Adibeats 2025 Tracklist: Rozay - Never Decide Lasonta - On Call (Coast To Coast) Bonilus - Regardless Jermal - Lost...

Weed & Grabba Riddim – PantaSon Music Production

Weed & Grabba Riddim produced by PantaSon Music Production and Shaqadon Productions 2025 Tracklist: RajahWild - Bonsai Tree Najeeriii - High Eddy G Bomba -...