Wande Coal – Come My Way

wande coal - come my way

WANDE COAL – COME MY WAY – STARSTRUCK

Tracklist:

  1. Wande Coal – Come My Way

APPLE MUSIC DOWNLOAD

LISTEN ON SPOTIFY

LYRICS:

Helalo, wana keledosaFundemekaba, won lobi, Wande Coal ahBeeni debo, my name is IskabaWon ni fe lo
I know dem no want make the money to come my wayIf dem know, dem no go let the money to come my waySo I pray make dem no hear am when the money come my way’Cause I know wetin I go do when the money come my way
When, when, no shingbainWhen the money no dey, omo no shingbainWhen, when, no shingbainMo sise mi o sun, no shingbainWhen, when, no shingbainWhen the money no dey, no shingbainWhen, when no shingbainI dey double hustle
I know dem no want make the money to come my wayIf dem know, dem no go let the money to come my waySo I pray make dem no hear am when the money come my way’Cause I know wetin I go do when the money come my way
Iya godogbo ko godogboMushin ajina, Mushin mo ti jinaMm, iya godogboEh olowoMm, mo ti d’olowoEh, mo ti d’olowoNa him lift me up, e no give me upNa him send this money my way, e no give me up (olowo)I go find my way (I go find my way), any day I go find my wayNa God bless me my way, na Him send this money my way (iskaba)
Fashionista (iskaba), man a pull up Iniesta (iskaba)Fiesta, fiesta (iskaba), when I pull up, a fiestaAyy, fashionista, man a pull up IniestaFiesta, fiesta, when I pull up, a fiesta (iskaba)
There’s a melody in our heartIn our heart, there’s a melody, there’s a melodyMelody in our heartMelody in my heartMe girl will win my heartYou know we get level…We will, we will win my heartMm, will win my heartMm, you will win my heartWill win my heart
I know dem no want make the money to come my wayIf dem know, dem no go let the money to come my waySo I pray make dem no hear am when the money come my way’Cause I get wetin I wan use the money do wey dey come my way

Please take note: most (if not all) promo downloads are temporarily available on our website. Most expire within 72hours and up to 30 days. ‘Promos’ add the benefit of increasing exposure of releases and otherwise unknown or new production labels, artists, producers, DJs, and/or those that have a low reach on a global scale. Help support the reggae dancehall afrobeats music movement and copyright holders by streaming or buying the respective music on available platforms such as Spotify, Apple Music, etc.

Download Riddim Promo

Subscribe to download any riddim promo at DJ VIP Riddim World

Previous release
Next release

RELATED RELEASES

Latest Releases

Trending Now