Ruger – Asiwaju

ruger - asiwaju

RUGER – ASIWAJU – JONZING WORLD ENTERTAINMENT

Tracklist:

  1. Ruger – Asiwaju

APPLE MUSIC STREAMING

SPOTIFY STREAMING

LYRICS:

Man getting high till I fade outIf the vibe no pure, on my way outHullabaloo anytime we step outThe men dem outside, we no dey houseNo dey look for us, we no dey houseYou no dey see the mula we don spray outThank God say the maga don pay outOpe oh-oh-oh-ohSee, I’m ahead of them, asiwajuI’m a fucking baller, Ighalo ni miNo man fit talk shit to meNi’lu mi, you go collect ohSee, omo na me dey lead, asiwajuI’m a fucking baller, Ighalo ni miNo man fit talk shit to meNi’lu mi, you go collect ohCheers to my friends and cliquesWhen I call, demma all pulling up quickStrapped up with the guns and the swords and thingsBring hell to anybody wey try test meI’m your daddy, I’m your uncle, I’m your popsyI be old man, no go dey call me “Gen Z”Bredda seeSteady giving them gap, mo ti lo farThey can never near meAs my lover, lover, just goMy oyinbo wife, don showOmo, my polo white, my face showSweet boy for life, they don’t knowYour serious babe dey worry my phoneE don dey sup for back, you don’t knowEveryday we dey run am on codeYou suppose to know how the thing goMan getting high till I fade outIf the vibe no pure, on my way outHullabaloo anytime we step outThe men dem outside, we no dey houseNo dey look for us, we no dey houseYou no dey see the mula we don spray outThank God say the maga don pay outOpe oh-oh-oh-ohSee, I’m ahead of them, asiwajuI’m a fucking baller, Ighalo ni miNo man fit talk shit to meNi’lu mi, you go collect ohSee, omo na me dey lead, asiwajuI’m a fucking baller, Ighalo ni miNo man fit talk shit to meNi’lu mi, you go collect ohOmo, na different steezSinglet, belt, and ripped out jeansMan too wise, I no fit loose that cheeseOluwa thunder my body with blessingsOgbeni, ogbeni leave that thingWhen I say kukuruku cook that thingWho dey check? Who dey check am?Oya look that thingFace white, yansh black, I rebuke that thingMake nobody try stress me, I no be JJCI don’t if you get it on a top ratingI fit rate with the best team, you wan race meWe no dey do the same thing, hmm, hmmCanoe no be jet ski, omo you say wetin?No go reason me less, omo, you go chop crappingI do it diligently, won le miWon le ba miMan getting high till I fade outIf the vibe no pure, on my way outHullabaloo anytime we step outThe men dem outside, we no dey houseNo dey look for us, we no dey houseYou no dey see the mula we don spray outThank God say the maga don pay outOpe oh-oh-oh-ohMan getting high till I fade outIf the vibe no pure, on my way outHullabaloo anytime we step outThe men dem outside, we no dey houseNo dey look for us, we no dey houseYou no dey see the mula we don spray outThank God say the maga don pay outOpe oh-oh-oh-oh

Please take note: most (if not all) promo downloads are temporarily available on our website. Most expire within 72hours and up to 30 days. ‘Promos’ add the benefit of increasing exposure of releases and otherwise unknown or new production labels, artists, producers, DJs, and/or those that have a low reach on a global scale. Help support the reggae dancehall afrobeats music movement and copyright holders by streaming or buying the respective music on available platforms such as Spotify, Apple Music, etc.

Download Riddim Promo

Subscribe to download any riddim promo at DJ VIP Riddim World

RELATED RELEASES

Latest Riddims

Latest Singles / Mix / album

Tall 1 – Clap!

$wizzz – Likk n Run

Recent Updates

Trending Now