Joeboy – Body & Soul

joeboy - body & soul

JOEBOY – BODY & SOUL – EMPAWA AFRICA LIMITED

Tracklist:

  1. Joeboy – Body & Soul

APPLE MUSIC STREAMING

SPOTIFY STREAMING

LYRICS:

I dey sing, you dey dance, you dey whineWhen you cry I go wipe your eyesGimme your bag make I fill am with doughI’m the only one, you no need anotherI’ll hold you downYou know this, you notice, bebeAnd I’ve told you nowI’m right here, I dey for you, baeE no get anywhere wey I wan goIf I could I would love you in my next lifeI don’t really care about tomorrowAs long as you dey right now I go dey fineYou gat me high when I’m low lowShawty, you can take my soulAll these things wey I dey talk right nowI dey feel am for my body and bone, ohBody and soulBody and soulBody and soulI love the way you put it on meThat thing wey you dey do me e dey mad meIt’s a vibe when I’m rocking your bodyNo competition for your side oh dem no reachMake you look me wella I no be noviceOnly you, I want don’t need nobody, noSo baby girl, I’ll hold you downYou know this, you notice, bebeAnd I’ve told you nowI dey here, I dey for you, baeI’ll hold you downYou know this, you notice, bebeAnd I’ve told you nowI dey here, I dey for you, baeE no get anywhere wey I wan goIf I could I would love you in my next lifeI don’t really care about tomorrowAs long as you dey right now I go dey fineYou got me high when I’m low lowShawty, you can take my soulAll these things wey I dey talk right nowI dey feel am for my body and soul, oh (Oh)(I dey feel am for my body, for my body, for my body and soul)I dey feel am, I dey feel am, I dey feel am owayJoeboy Pon deck(I dey feel am, I dey feel am, I dey feel am for my body and soul)(I dey feel am, I dey feel am, I dey feel am for my body and soul)

Please take note: most (if not all) promo downloads are temporarily available on our website. Most expire within 72hours and up to 30 days. ‘Promos’ add the benefit of increasing exposure of releases and otherwise unknown or new production labels, artists, producers, DJs, and/or those that have a low reach on a global scale. Help support the reggae dancehall afrobeats music movement and copyright holders by streaming or buying the respective music on available platforms such as Spotify, Apple Music, etc.

Download Riddim Promo

Subscribe to download any riddim promo at DJ VIP Riddim World

RELATED RELEASES

Latest Riddims

Latest Singles / Mix / album

Recent Updates

Trending Now