Falz & Tekno – Owa

falz & tekno - owa

FALZ & TEKNO – OWA – BAHDGUYS ENTERTAINMENT

Tracklist:

  1. Falz & Tekno – Owa

APPLE MUSIC STREAMING

SPOTIFY STREAMING

Falz & Tekno - O Wa (Official Music Video)

TEMPORARY PROMO

LYRICS:

Na so dem dey doPack everybody like sardineWe dey gallivant up and downForget say body no be machine(Body no be machine)All the tax wey we generateWhy the cash no dey circulateAnd when we start to calculateEverybody come dey agitateOjota, O waOwa oOwaAgege, O waOwa oOwaOjota, O waOwa oOwaAgege, O waOwa oOwaGive me mineralPass me the GalaHustle critical we no fit retireO jo cinemaE don turn wahalaMany animal dey put on AgbadaI get medicine wey dey cure anythingE dey cure povertyBring prosperityMany thingsMany thingsEveryday, we dey see many thingsBecauseIt’s a critical reactionMy country no get formationOlounFor your informationPopulation dey for prostitutionI say dem mama dem papaDem dey cryDem no know how pikin dey kpaiMoney no dey he dey drink kai-kaiKai, haba baba naOjota, O waOwa oOwaAgege, O waOwa oOwaOjota, O waOwa oOwaAgege, O waOwa oOwaGive me mineralPass me the GalaSee I know SikiraShe don hustle tireThe way she dey work, suppose wear designerBut she no be baller she no know DybalaI talk my ownI don dey goConductor ownHe stop for road oYou get moneyYou chop aloneE run belleYou purge alone oWhy you no give me change I paraDem dey do us ojoro oI curse the driver I tell conductor say wakaDem dey do us ojoro oStop the motor I need to come down I tireDem dey do us ojoro oPatapata everything scatterWe dey face wahalaDem dey do us ojoro oOjota, O waOwa oOwaAgege, O waOwa oOwaOjota, O waOwa oOwaAgege, O waOwa oOwa

Please take note: most (if not all) promo downloads are temporarily available on our website. Most expire within 72hours and up to 30 days. ‘Promos’ add the benefit of increasing exposure of releases and otherwise unknown or new production labels, artists, producers, DJs, and/or those that have a low reach on a global scale. Help support the reggae dancehall afrobeats music movement and copyright holders by streaming or buying the respective music on available platforms such as Spotify, Apple Music, etc.

Latest Reggae Dancehall Mixtapes