Bella Shmurda – New Born Fela

bella shmurda - new born fela

BELLA SHMURDA – NEW BORN FELA – DANGBANA REPUBLIK

Tracklist:

  1. Bella Shmurda – New Born Fela

APPLE MUSIC STREAMING

SPOTIFY STREAMING

Bella Shmurda - New Born Fela (Official Video)

LYRICS:

Used to the good lifeI never pray for the bad timesYou know money good shaAnything wey stress I no like shaNo thank me don’t mentionI just wanna love you intentional(love you intentional)No pressure no tensionI just wan love you exceptional(love you exceptional)Motherfucking BabylonI no stop till I get enoughI no wait see my journey longMake the money full pass BourdillonI no girls wey dey use toyI no care baby na your choiceAnd I fit buy you Don PerignonNobody go run your marathonI be the new born felaStory teller, battery chargerBaby pana, for my matter, use kayamataI know the matter, the matter don’t matterI be naija don dadaBaby sho wapa, emi kon felaCall me jigga, I no get dadaLove my cigar, do re mi fa soKalakuta ni mo wa shaHello!Oya kilotunfeso, abasoKulukulu so, miogbowonOya kilonso, mio ran wanMiolejo, mio motoGongo aso, kutupa awuWangelewa tobarimi loruAyen lo to barimi l’osunKosewu na me go ball youMotherfucking BabylonI no stop till I get enoughI no wait see my journey longMake the money full pass BourdillonI no girls wey dey use toyI no care baby na your choiceAnd I fit buy you Don PerignonNobody go run your marathonI be the new born felaStory teller, battery chargerBaby pana, for my matter, use kayamataI know the matter, the matter don’t matterJesu go to calvaryNo alawee, just for your sinsDon’t make me your enemyMany things I see, life koma easy

Please take note: most (if not all) promo downloads are temporarily available on our website. Most expire within 72hours and up to 30 days. ‘Promos’ add the benefit of increasing exposure of releases and otherwise unknown or new production labels, artists, producers, DJs, and/or those that have a low reach on a global scale. Help support the reggae dancehall afrobeats music movement and copyright holders by streaming or buying the respective music on available platforms such as Spotify, Apple Music, etc.

Download Riddim Promo

Subscribe to download any riddim promo at DJ VIP Riddim World

RELATED RELEASES

Latest Riddims

Latest Singles / Mix / album

Tall 1 – Clap!

$wizzz – Likk n Run

Trending Now