Thursday, September 28, 2023

Trending Releases

Latest News

The Vybz Kartel Witch-Hunt Continues

  The Jamaica Constabulary Force witch-hunt against the Palmer family continues and they continue to turn up with nothing, following three raids in 2023. With...

Leigh-Anne and Ayra Starr Team Up On My Love

Beninese Afrobeats star Ayra Starr has teamed up with British singer and songwriter Leigh-Anne for a jam titled My Love. The lively track is...

Top Riddims (90's-2023)

T.I Blaze – Wire

t.i blaze - wire

T.I BLAZE – WIRE – DVPPER MUSIC

Tracklist:

  1. T.I Blaze – Wire

APPLE MUSIC STREAMING

SPOTIFY STREAMING

T.I BLAZE - Wire (Visualizer)

TEMPORARY PROMO

LYRICS:

Murdererr…

Na once you go try am, na once I go disconnect
No matter wetin sup, better days ahead
Bonjour bonjour oya j’mapelle
Wetin dey sup wey everywhere red o

I hope the situation is not immortal
Can I rest on you?
Can you be my comforter?
Anytime you see a soldier smile o
Green on green credit alert o

Gbaun gbaun gbaun gbaun gbaun
Won wa mi won wa mi
I don go far far far
On a different pattern
From a very different world
I no dey support am o
But kin gba wire le kan
Kin gba wire le kan

I go dey, I go dey dey dey, I go dey
I go dey from Morning till night
Dey reason to make muller, muller muller
Walahi

I go dey, I go dey dey dey, I go dey
I go dey from Morning till night
Dey reason to make muller, muller muller
Walahi

Na once you go try am, na once I go disconnect
No matter wetin sup, better days ahead
Bonjour bonjour oya j’mapelle
Wetin dey sup wey everywhere red o

I hope the situation is not immortal
Can I rest on you?
Can you be my comforter?
Anytime you see a soldier smile o
Green on green credit alert o

Gbaun gbaun gbaun gbaun gbaun
Won wa mi won wa mi
I don go far far far
On a different pattern
From a very different world
I no dey support am o
But kin gba wire le kan
Kin gba wire le kan

I go dey, I go dey dey dey, I go dey
I go dey from Morning till night
Dey reason to make muller, muller muller
Walahi

I go dey, I go dey dey dey, I go dey
I go dey from Morning till night
Dey reason to make muller, muller muller
Walahi

Walahi, Walahi, Walahi….

Download/Stream

Latest Reggae Dancehall Mixtapes

Latest Riddims

Latest Singles / Albums

Popular Singles Packs

Latest Afrobeats

Davolee – ABDZ

Zuchu – Chapati

Vector – Gbedu